Abeg if una see my mama Hail her well-well Wash her well with grammar Your boy don show her hell. I don thief; I don lie I don fight; I don bloody I dey sick; I dey die She cure all, mummy dey steady. Na she dey call always Sabi to pray like Jesus wife … Continue reading One For Mum…
For The Unmarried
I was at a wedding recently. I was moved to romantic heights. It was a very refreshing event - after I woke up. Before the romantics on board begin calling me "emotionally crippled," something happened while I slept...yes, thank you for asking, I received a revelation. I accrued unto knowledge, an epiphany I know I … Continue reading For The Unmarried
Dear Ted
Oh boy how now, how you dey? Oh men you scarce, kai, e don tay! I get one yarn I want to tell; Its about a girl - you know am well. The baby fine, she tall reach you Why she love me, I no get clue. Me na runs-man, you know my life She … Continue reading Dear Ted