Why Love Hurts 

Now wey night don reach 
Where you from dey come 
Person wey get de property na winsh
You been dey die, no need to form.  
Now wey day don finish 
Ojuju and demon dem don dey comot
Bind and cast; abi wetin pastor preach? 
Hmmm… But dis fuck-up na ya fault. 
Now wey light no dey
No be who you fit see you suppose fight? 
When you suppose humble, try pray 
You, dey prove say mumu must escalate!

Glossary   

1. Winsh       – witch 

2.’to form’   – pretend 

3. Ojuju          – masquerade 

4. Comot       – ‘to venture out’ 

5. Mumu        – adept at, and proven track                       records of foolishness, idiocy 

Dan Ochu-Baiye

Large. Curious. Reads a lot. Wild. Loves lions and tigers. Music. Gym. Hiking. Loud music.

This Post Has 9 Comments

  1. qoraaa

    When you are Nigerian and you laughed so hard reading this 👏👏👏

  2. mrgeekycheeky

    Heh… Laughed as i read. When we fight things we cannot see while there are enough we can see but do not fight. You wonder were our logic went

    1. Dan Ochu-Baiye

      Thank you Geeky. I was worried that my points would be most in the Pidgin English. Thanks for bolstering my resolve.

  3. Bassey Etim

    Hahahaa…..It was shock first then I became proudly a Nigerian. Nice one!

    1. Dan Ochu-Baiye

      Thank you Bassey. Struggled writing it. Hoping it would not be lost in translation. Thanks again.

      1. Bassey Etim

        Sure Dan….. I loved reading it.

Leave a Reply