Now wey night don reach
Where you from dey come
Person wey get de property na winsh
You been dey die, no need to form.
Now wey day don finish
Ojuju and demon dem don dey comot
Bind and cast; abi wetin pastor preach?
Hmmm… But dis fuck-up na ya fault.
Now wey light no dey
No be who you fit see you suppose fight?
When you suppose humble, try pray
You, dey prove say mumu must escalate!
Glossary
1. Winsh – witch
2.’to form’ – pretend
3. Ojuju – masquerade
4. Comot – ‘to venture out’
5. Mumu – adept at, and proven track records of foolishness, idiocy
When you are Nigerian and you laughed so hard reading this 👏👏👏
LikeLiked by 1 person
Thank you Qoraa. You’re very kind.
LikeLiked by 1 person
Heh… Laughed as i read. When we fight things we cannot see while there are enough we can see but do not fight. You wonder were our logic went
LikeLiked by 1 person
Thank you Geeky. I was worried that my points would be most in the Pidgin English. Thanks for bolstering my resolve.
Like
Hahahaa…..It was shock first then I became proudly a Nigerian. Nice one!
LikeLiked by 1 person
Thank you Bassey. Struggled writing it. Hoping it would not be lost in translation. Thanks again.
LikeLiked by 1 person
Sure Dan….. I loved reading it.
LikeLiked by 1 person
I dig it!
LikeLiked by 1 person
Thank you!
LikeLiked by 1 person